Messages
Topic:
One post ONLY unless u're WACK.
The issue is, I need just one post in this topic from whoever comes into EN. I can always login and check d topic but after dis post, I CAN but WON'T post anymore.
It is gonna be a measure to actually check how many of us still regard dis group called EN.
I hope ya all dig dis!!!
Cheers and I'm out.
Oct 27
12:17 AM
lollol.. we need hold family meeting thatz all i can say
Oct 29
8:07 PM
EN is dry cause chic no dey show again or probably all d guys don catch the chics of there choice. EN has served it purpose. Eg Wizzy n Her lol
Nov 1
12:59 AM
Wy only one post? Hey guys
Nov 1
7:25 AM
huh..lol.. DBS wetin i do? no b me cos am o.. pple una need come back by d way u jst de use style confess nw abi say na them chics b de make u com here..lol
no worry dem go com back soon.
Nov 1
5:19 PM
Guy nobody dey come back.
Anyway no be chic carry me come shia but i still got a few from the packs lol
Nov 2
5:28 PM
@DBS, big lie! Jst admit it 4 once
Nov 3
10:28 AM
okay na Jenny self don talk am..lol
Nov 3
2:33 PM
lol.. hehe.. so Steve wetin been dey carry you come here then?
=== Original Message ===
Guy nobody dey come back.
Anyway no be chic carry me come shia but i still got a few from the packs lol
Nov 3
3:33 PM
lol...mayn i get wetin u dey talk...
wink* at whizzy
=== Original Message ===
EN is dry cause chic no dey show again or probably all d guys don catch the chics of there choice. EN has served it purpose. Eg Wizzy n Her lol
Nov 3
9:28 PM